UGO AND UZO VIBE

Saturday, 20 July 2013

Mama: Akpos that fish & meat wey i dey distillate for pot don precipitate?

Mama: Akpos that fish & meat
wey i dey distillate for pot don
precipitate?
AKPOS: confirmational malee.
Mama: Abeg implicate salt &
maggi,attach oil, pepper & sentence the crayfish, then
involve the leaves, after 10mins
discharge d pot from fire...U dey
feel me so?
AKPOS: no shaking malee
..Shoo dis food go good 2 download with fufu malee?
Mama: soffri paro Akpos, I don
detain some fufu 4 cooler. When
area clear for disarming we go
give am amnesty!

Which state are the likely to be from?

No comments:

Post a Comment