It is only In Nigeria you'll find a
graduate of
Mechanical Engineering doing his
NYSC in a
Police station.
It is only in Nigeria that one person is using
Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all
at once. You
be Bill gate?? Abi na you invent
internet?
It is only in Nigeria that you will see a graduate of
law working as a generator
repairer.
Na 4 only Naija, you go see
madman dey control
traffic, people wey their head correct dey obey...
Na 4 only Naija chemist, you go
see puf-puf,
chin-chin, dougnut, chewing stick,
santana, etc
inside him shop. Na 4 only Naija, driver dey blow
horn for traffic
red light make e quick turn to
Green.
Na 4 only Naija, wey you go see
the president senior the country itself.
Na 4 only Naija, you go see advert
from native
doctor on how to make quick
money.
Na 4 only Naija, you fit get aeroplane with 200
naira recharge card.
Na 4 only Naija, NEPA go give you
light for one
day in a month yet you pay
bill of one month. Na 4 Naija obituary postal dem go
say "MAMA
HAS RELOCATED".
No comments:
Post a Comment