Akpos called customer care by 1 am.
After 30 mins of advert finally, Akpos comes on line.
Customer care: Hello this is Kingsley from MTN customer care how can I help u?.
Akpos: God punish u!
Customer care: Sorry sir that's not polite, what's the problem?
Akpos: Na me u dey ask? Check ur time wetin hin knack?
Customer care: Sir this is 1:30 am.
Akpos: So, why u no dey sleep u be winsh?
Customer care: No sir am not a wizard.
Akpos: Den wetin u be others neva sleep finish?
Customer care: Sir, please go straight to the reason why u called.
Akpos: Ok, I get N99 for my fone, abeg transfer me N1 naira make I take make midnight call.
Customer care: Hahahahahahahahahaha our two now who come be winch?
No comments:
Post a Comment